Ayy, ayy, I don grow Mazi gburugburu, leave there (Praa, eh) Chech da producer Everybody follow, you no go Abobi put am for my body, I don blow Tell dem say: Odumodu don show (Ebelebe) Zanku pluck one babito, dey don choke Dey don broke, commot for bando Oganigwe, when we lap dem go give way Dey don broke, commot for bando Oganigwe, when we lap dem go give way Kuron'be jo, ah Wetin man go do without akonuche? (Akonuche) E no easy to get friend like David Adeleke (David Adeleke) E no go wan know wetin sup that time when maga no 'gree pay (Eh?) 20K, 30K, e no dey to carry one babe (On God) Dem be dey shine like halogen, we be like candlelight (Be like candlelight) I say: One day, e go be, Tales by Moonlight (Tales by Moonlight) I keep quiet (I ferme), they think say I no wise (Ah) E shock them say na double six e show when I roll dice (When I roll dice) Obi Cubana no get two head (Eh?) Jowi Zaza steady dey give them (Ayy) New debit alert every weekend (Ayy) I sabi men wey wicked Inside Lambo, man like Chico (Mm, mm) Cubana Chief, him money too much, no let six pack 'gree show (Ahh) If you no get, you get issue oh (Cubana, go to gym) Kuron'be Everybody follow, you no go (Akpuruka) Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo) Tell dem say: Odumodu don show (Ebelebe) Zanku pluck one babito, dey don choke (Omalicha) Dey don broke, commot for bando (Ogbe) Oganigwe, when we lap dem go give way (Akpuruka) Dey don broke ([?]), commot for bando Oganigwe, when we lap dem go give way Kedu ndi na-enye nsogbu n’obodo? (O anyi wa) Kedu ndi ji nkata ekute mmiri? (O anyi wa) Umu uwa kara aka maka uwa bu akaraka Okoro abatago, Okoronkwo nyewem ego My men aburokwa taata, ezigbo papa, oburo ife tataa (Eh) Nnukwu gawa maka nnukwu matter, gwa mgbaja ka o hapum aka Ha cho isugbum na nsugbe, ha amaro na adim lucky ka dube Chimamanda, adim iche Ndi hood, I'm Ibile Boys oye (Oye) Boys oye (Oye) Onitsha niile (Oye) Akpakpa n’ike (Oye) Ifuu ndi one chance (Oso n'ije) Mpiawa azu (Oso n’ije) Ikorodu, Jeriq, Odumodu (Oh) Everybody follow, you no go (Akpuruka) Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo) Tell dem say: Odumodu don show (Ebelebe) Zanku pluck one babito, dey don choke (Omalicha) Dey don broke (Okaraka), commot for bando (Omalicha) Oganigwe, when we lap dem go give way (Akpuruka) Dey don broke ([?]), commot for bando Oganigwe, when we lap dem go give way