London Another Banger Come here wetin dey worry you Bring body make I rock am yeh yeh I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga won Shey you be kizz Daniel ni You better drop your body armor Soco Sofry with this body Make we run am on a low-key Baby you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your hmm Come make I drive this your jalo-py Baby alow me tip you off alowee See body o (See body see body o) Egba mi o (Egba mi egba mi o) E dey burst my bololo Please help me o Me I don jam wetin pass me o Come here wetin dey worry you Bring body make I rock am yeh yeh I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga won Shey you be kizz Daniel ni You better drop your body armor You too dey form with this love of a thing Baby eh lend me lend I get pounds for you You wan dey do like say eh Naira no dey end You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh E no dey bend Oya follow my commando Baby do like I do Baby front and back Gimme boom baka boom Soco Sofry with this body Make we run am on a low-key Baby you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your hmm Come make I drive this your jalo-py Baby alow me tip you off alowee Come here wetin dey worry you Bring body make I rock am yeh yeh I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga won Shey you be kizz Daniel ni You better drop your body armor Soco Sofry with this body Make we run am on a low-key Baby you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your hmm Come make I drive this your jalo-py