There's no food for a lazy man Any how the matter be I go maneuver reach the end Papa told me be diligent mama said be obedient Don't pretend, let yes be yes, no be no Always dey speak the truth While searching for my daily bread I no trust nobody Watch whoever you dey call a friend Some don't want your progress Some no wan see you reach anywhere The main thing be say the world wey dey wicked oh so know While searching for my daily bread Trust nobody while I face my fears (Arrrh) Cause after all the struggles and troubles brother Man go die one day (Errr errrr) I No fear wetin dey for my lane Cause na holy Jah dey guide my ways oh, oh Cause after all the struggles and troubles my brother We go make am one day We all go go to heaven (Aje) Nobody wan die but wan go heaven (Aje aje) Find shortcut to heaven Make you no go do come dey blame the devil (Aje aje) We all go go to heaven (Mmmmm) Nobody wan die but wan go heaven (Wan wan wan go heaven) Find shortcut to heaven Make you no go do come dey blame the devil (Aje aje) While searching for my daily bread Trust nobody while I face my fears Cause after all the struggles and troubles brother Man go die one day I No fear wetin dey for my lane (My lane) Cause na holy Jah dey guide my ways (My way) Cause after all the struggles and troubles my brother We go make am one day The street is military General fit retire But e no go food chop if he no get the raba Sellout everywhere Few brother keeper I don do many things just to get the mula Some people tell me say you cannot be a winner I ask them na who wey go dash baboon banana E Don burst now same people want to call me brother Like I said me I no go take am personal While searching for my daily bread Trust nobody while I face my fears (Arrrh) Cause after all the struggles and troubles brother Man go die one day (Errr errrr) No fear wetin dey for my lane Cause na holy Jah dey guide my ways (oh, oh) Cause after all the struggles and troubles my brother We go make am one day We all go go to heaven (Aje) Nobody wan die but wan go heaven (Aje aje) Find shortcut to heaven Make you no go do come dey blame the devil (Aje aje) We all go go to heaven (Mmmmm) Nobody wan die but wan go heaven (Wan wan wan go heaven) Find shortcut to heaven Make you no go do come dey blame the devil (Aje aje)